Mama wey marry her daugter don enter 10 years for prison after she marry her Son



Nawa o people dey....THis woman marry her daughter con still marry her Son 8 years ago
           
Patricia Spann, she dey 43yr and na she dey the left side of the picture, dey don carry her enter prison for say she marry her daughter, wey name na Misty for March 2016 and this her daughter dey 25 years.
Police con hear say, she don been marry her son wey name na Jody for 2008, she con divorceam for 2010 after the pikin make complain say im mama marriam put for house.
Patricia Spann say the thing wey make her marry her son be say, na to mek her son comot from Military service.
Na the Department of Human Services nayim hear say Patricia marry her daughter Misty wen dem go do child welfare investigation for last month.
Patricia say, Court collect her children from her wen she just give birth to dem, say na her Mama e.i the children Grand  Mama nayim take care of the children. until dey con give her, her pikin for 2014.
She con marry her own daughter for 2016. and the state law no permit this kind of relationship weather sex dey or not.
On Friday last week nayim police carry paper go arrest the Mama and Daughter. on Wednesday, this week, dey con enter Court where dey charge dem for say dey marry dem self.
The both of dem say dem no dey Guilty for anything. Patricia con dey tell police say she believe say she no break any law for say she marry her pikin, as as her name no dey for Misty birth certificate
Cody wey be Misty and Jody brother comout dey tell KSWO say im mama nayim wyn im sister and brother to do this kind thing. 
Read wetin him talk...
'I think she's worthless she put my sister into this. She forced my sister into this, there's a lot of people that know it,' . For you to want to put your own daughter through this, what kind of person are you? If that's what you want that's on you, but none of us kids want that, and now you got my sister behind bars because of your choices, why don't you let that sit on you as a mom.
                
                                                          


Previous
Next Post »

Featured Video