But serious o why people wicked like this. If you no wan born pikin, why you go carry belle?
This one happon for Nasarawa state inside the popular Auto bridge for keffi town, where one person wey dey pass see the body of this small pikin.
As the pikin be i no sure say im don reach One week old o, nayim person carry im self go killam. Na wa o!!
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Diamond Bank staff dem wear school uniform enter work to celebrate Children's Day.See the way, wey Staffs of Diamond celebrate Children’s day, wetin you think?
As he be, the sta
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
Jamb comot 100 marks from the total score of candidate wey dem catch dey cheat for CCTV.Jamb Just announce say, dem don release the results of candidates wey write exams on the 15th
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
ConversionConversion EmoticonEmoticon