God nayim save Manchester City striker, Sergio Aguero as im enter serious moto accident on Thursday night where im for injure, but im Club ...
Read More
Showing posts with label Sports. Show all posts
Showing posts with label Sports. Show all posts

PSG don sign Brazil football star, Neymar from Barcelona, go payam £782,000 a week
Paris Saint-Germain (PSG), don sign everi everi wey concern Brazil football star, Neymar from Barcelona as dem break world record fee wey ...
Read More
Lionel Messi don swear say im go end im football career for Barcelona FC.
Lionel Messi don yarn say, im go die for Barcelona FC, as to finish im football career. “It’s what I have always dreamt of and what I ...
Read More
Cristiano Ronaldo, don cross im heart say, im must deal with one German Magazine after dem claim say, im pay woman $375K, after im rape her.
Cristiano Ronaldo , don vex con seriously bash one German magazine, for say dem claim say, im rape one woman, con pay the woman $375K , for ...
Read More

Marchester United fail to enter top 4 after dem get 1-1 drew with Bournemouth.
After one week wey Manchester United win the EFL cup, but God no dey there side this time, as dem miss to enter the top four, for England Pr...
Read More
Video: Gov Akinwunmi Ambode, don show us say im sabi play Table Tennis wella.
Watch as Gov Akinwunmi Ambode show us im skills ontop table tennis for surulere. Akinwunmi Ambode wey be Lagos state governor,and ...
Read More
#IgetStarmina Kenya athlete Abraham Kiptum don win the Lagos City Marathon for the second time!.
Abraham Kiptum wey come from Kenya don win the 2017 Access Bank Lagos City Marathon and im go enter Kenya with the cash prize of $50,000. ...
Read More
Footballer, Didier Drogba yarn ontop the approko wey say im don sign contract with Brazilian league club.
Footballer, Didier Drogba , don quench aproko wey yarn say im don sigh contract with Brazilian league club. Chelsea and Ivory Coast foo...
Read More
Emmanuel Adebayor don sign 18 months deal with Turkish Football club.
Former Arsenal, Manchester and Tottenham striker, Emmanuel Adebayor don sign 18 months deal with Turkish Super Lig high flyers, Istanbul Ba...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)