The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ibadan, Oyo State. Im Family and friends de...
Read More
Showing posts with label Health. Show all posts
Showing posts with label Health. Show all posts
Some people don forget the correct work wey water dey do for their body, oya check mek you see the betaness of water, for you life.
Water na one ogbonge thing wey everybody need, but we don observe say, some people no dey too t ake this water, as dem suppose take am. ...
Read More

Sleep na one sure thing wey sure pass Baba Ijebu, oya check how to get beta health condition, if you take beta sleep.
To get beta health condition, sleep na one sure thing, wey you no suppose miss. for you to dey strong kampe, Sleep na one sure thing, w...
Read More
Cancer of the Brain dey, and sometimes na phone dey cause am. check out these tips ontop how to use your phone.
Yes another tori don land o, and the yarn be say, phone dey cause cancer of the brain, and na radiation, as oyibo take put am, wey dey comot...
Read More
Check out the 5 simple Correct tips, wey Person need to do, to Keep Body and health matter Clean.
If you dey take care of your body wella, and dey do, wetin you suppose do, to keep you self neat and clean, that one, na sure thing say, Jam...
Read More
Check out this 3 tips wey go hellep you comot depression and Anxiety from your life.
We believe say this 3 Life tips, go help you solve that depression matter, wey dey bring you down. Depression and anxiety na one big wa...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)