Naija singer Obiorah Obiwon enter 40 years today. Joy just full the guy face as im bless one today, the singer enter im Instagram,...
Read More
Showing posts with label CelebsBirthday. Show all posts
Showing posts with label CelebsBirthday. Show all posts
Even with marriage wahala Churchill Olakunle fine time wish im wife Tonto Dikeh happy Birthday today.
Actress, Tonto Dikeh enter another year today, we know say she and husband get serious drama, but that one no stop Churchill to wish im wi...
Read More
Koko Master D'banj enter 37years today, con release the tracklist of im new Album #kingdoncome
Yes oo, today na the kokomaster D'banj 37th birthday. As he be, D'banj just release im first pikin 'Daniel D Third' inside ...
Read More
Happiness catch Desmond Elliot as im wish im fine wife Happy Birthday.
Lagos state House of Assembly member and actor, Desmond Elliot waka enter Instagram, celebrate im fine wife, wey add another year today. ...
Read More
Fela Durotoye celebrate im 46th Birthday today, share photos wey go mek you get crush ontop im matter.
Motivational speaker/author, Fela Durotoye just celebrate im 46th birthday today. As he be, im still celebrate im 16th wedding anniver...
Read More
Big Brother Africa 2011 winner, Karen Igho enter one year today!!!
Actress, model, wey con still be winner of the Big Brother Africa 2011 reality TV show, Karen Igho Rakos , dey celebrate her birthday today!...
Read More
JJC Skillz (Abdulrasheed Bello) enter 40 years today! and this pictures of JJC family go mek you wish.
Music Artists and husband to Nollywood actress Funke Akindele aka Jennifer, JJC Skillz ( Abdulrasheed Bello ) enter 40 years today. T...
Read More
Happy Birthday! to Naija R&B singer Banky W. check out things you need to know about Banky.
Today na Banky W birthday, and we dey wish am long life, and plenty jollification, as im bless one today! Olubankole Wellington nayim ...
Read More
Today na Baddosneh Olamide Birthday!, the Boss release video of ‘Journey of a Thousand Miles’ to celeb im Day!
Yes o, today na YBNL Oga Olamide Birthday!, and we dey wish am long life and plenty jollification as im plus one today!!! To celebrate...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)