Today na Banky W birthday, and we dey wish am long life, and plenty jollification, as im bless one today!
Olubankole Wellington nayim be im full name, but we dey call am Banky W, im enter 36 years today, March 27, 2017.
Dem born
Banky inside United States, before dem pack enter Lagos Naija, and that time im dey five years.
Im start to sing for church choir wen im dey 8.
For 2002,
Banky collabo with
Segun Demuren and
Tunde Demuren open one record label ‘Empire Mates Entertainment (E.M.E.).
Dem con still open one production company wey dem call Muzik Men Publishing, and one charity foundation known wey dem call I-AM-CAPABLE Charity Foundation
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“Yankee Passport No Be Baba Blue, E No Dey Cure Frog Voice,” – Wizkid give Davido beta subtle.wizkid don give Davido one major subtle shade for twitter, wey don enter everywhere for social medi
Photos: Adams Oshiomole, Apostle Johnson Suleiman show face as Comedian I Go Die present the Mansion wey im build for im Mama.
Adams Oshiomole, Apostle Johnson Suleiman, Delta state Deputy speaker Rt. Hon.Friday Ossai and man
Photos: lolz see the cloth wey South African Dancer, Skolopad slay enter The South African Music Awards. South African Music Award wey shelle on Saturday 27th May 2017, inside SunCity bring plenty s
Nollywood actress Damilola Adegbite thank God for life after successful surgeryFine Nollywood Actress and model Damilola Adegbite, yarn say, she recently undergo surgery some wee
ConversionConversion EmoticonEmoticon