Mek sure say, you taste your words, before you spit dem out
Wetin dey come out from your mouth? na Good words abi na Beta words?
Words fit kill, dem be poison or fruit choose one. your mouth still fir put you for wahala.
Before you yarn, mek sure no be wetin go put somebody for wahala, or you yourself for wahala.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#KwekeQuotes "No matter how you dey feel, Get up, dress up, show up, and no ever Give Up"
"No matter how you dey feel, Get up, dress up, show up, and no ever Give Up"
Yes, we know sa
#KwekeQuote "If you no fit handle stress, you no fit handle success."
PidginQuote: If you no fit handle stress, you no fit handle success.
For you to mek am, you
#KwekeQuotes "Your dream no fit come true by magic, but with sweat, determination and hardwork"
"Your dream no fit come true by magic, but with sweat, determination and hardwork"
We don g
#KwekeQuotes "We all go die. Your goal no go live forever. The goal na to create something, wey go live forever." Chuck Palahniuk.
"We all go die. Your goal no go live forever. The goal na to create something, wey go live forever
ConversionConversion EmoticonEmoticon