Today na TY Bello Birthday, nayim we say mek we share some throw back picture of her and yan small about her, to wish her better and jollificated Birthday today.
TY Bello, wey full name
Toyin Sokefun-Bello, nayim dey born her for 14 January.
She get a degree for economics inside Lagos state University.
 |
Babay TY Bello |
TY Bello na Nigerian singer, songwriter, photographer and philanthropist.
Na she be the official photographer to former Presido
Goodluck Jonathan, wen im still dey office.
she also dey work for Thisday fashion magazine
 |
Her first camera as photographer |
TY Bello been dey one gospel band group, wey don break up, dem call this group
Kush for late 2000s, and artist wey dey inside
Kush na,
Lara George, Dapo Torimiro and rapper
Emem Ema.
 |
Musical group Kush with Lara George, Dapo Torimiro and rapper Emem Ema |
she still be member of the Nigerian photography collective, Depth of Field.
She don sing plenty mek sense song like her singles "Greenland", "Ekundayo", "This Man", "Freedom" "Future" and "Funmise".
She marry
Kashetu Bello for 2009, and dey born twins boys wey names na
Christian and
Christopher for on 10 October 2014 after
 |
TY Bello Twins |
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
BlackFace blast 2 baba for whatsapp, call 2Baba Judas Iscariot.Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
Watch the trailer of Yewande Adekoya New Film wey feature Mercy Aigbe, Joke Muyiwa, Afeez Eniola “Iyawo Adedigba”Yewande Adekoya, nayim produce this ogbonge film, wey you need to watch, as she don set to release
Musical Taliban Oritsefemi don pack enter im multi million naira house for Lekki phase 1..Nigerian singer, Oritsefemi Majemite Ekele, wey start from Ajegunle, enter Festac, later enter Ikej
Singer Shaydee yarn say im don leave Banky W record label E.M.E as im wish Banky Happy Birthday. Shaydee wey be singer for Empire Mates Entertainment (E.M.E), don yarn say, im don conmot from Bank
ConversionConversion EmoticonEmoticon