Real Madrid break Barcelona record as dem Win 40 games for all the competition.



As Real Madrid drew 3-3 with Sevilla yesterday night, Madrid break Barcelona record.


When the game first start Sevilla dey win Madrid 3-1. but as God dey Madrid side, dey nack dem back with 2, wey con complete am drew.

Madrid don break Barcelona Record as dem win 40 games, as dem no loss for any of the competition. Another record for the Spanish football.



Previous
Next Post »

Featured Video