Nigerian singer,
Oritsefemi Majemite Ekele, wey start from Ajegunle, enter Festac, later enter Ikeja, now don park enter im multi million naira house, wey dey inside Lekki Phase 1, Lagos.
Im still get office space, wey go help, move im business ; Oritsefemi Oil & Gas (OFOG), MSN G Entertainment and Oritsefemi NGO (Feed a Child).
Oritsefemi don employ new manager, Miss
Karachi Maduforo, as im personal manager while
Danku still be the head of A&R for MSN.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya, don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better la
Even with marriage wahala Churchill Olakunle fine time wish im wife Tonto Dikeh happy Birthday today.Actress, Tonto Dikeh enter another year today, we know say she and husband get serious drama, but t
ConversionConversion EmoticonEmoticon