Oya come watch as Stephanie Otobo mama beg Apostle Johnson Suleman, say mek Apostle forgive Stephanie.



Stephanie Otobo mama don enter  Auchi, Edo State dey beg  Apostle Johnson Suleman, say mek Apostle forgive her pikin. 

Image result wey dey for apostle johnson suleman

As the matter be, Stephanie Otobo, been yarn say, the apostle get lovy lovy matter with her, where dem for do some touchlighting. but the pastor don shout tire say  na lie ooo.

Sote Stephanie, drag Nollywood actresses Daniella Okeke and Iyabo Ojo inside the matter, say the pastor torchlight dem too.

 This one wey Stephanie mama don come beg Apostle so, we dey wait if Stephanie, go come beg Apostle, or maybe na true she dey yarn ontop the touchlighting, nobody know.

Video below.


A post shared by Kweke O!!! (@kweketory) on


Previous
Next Post »

Featured Video