PDP chairman and many executive members, don join APC, sake of the wahala wey the oga dem for PDP get.
The factional chairman of the Peoples Democratic Party (PDP) inside Abia state,
Chidi Nwosu and many other top members on Wednesday, January 11, waka enter the All Progressives Congress (APC).
Nwosu yan say, im don join APC, for one stakeholders’ meeting wey shelle for the APC state secretariat inside Umuahia.
Dr. Orji Uzor Kalu, wey be the former governor for Abia state, ginger members wey dey APC and people wey like to join APC for inside South East, say mek dem work together and win plenty position inside the party.
As he be,
Yusuf Gagdi, wey be the deputy speaker of Plateau state House of Assembly and some members don waka from PDP enter APC sef.
Dey waka enter the ruling party APC, sake of the wahala wey the oga dem for PDP get.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Man Die after Peace Mass Transit bus, fly from nowhere jamam scatter inside Enugu.One man, wey stand jeje nayim one bus jam anyhow.
As the matter be, this one shelle for Enugu
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole SoyinkaAs he be, Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole Soyinka again.
T
Court don sentence former Adamawa state governor to 5 years inside prison.The immediate past governor for Adamawa state,wey be James Ngilari nayim court sentenced to 5 years
ConversionConversion EmoticonEmoticon