VIDEO: Five star music artist, SKIIBII start the year with "OWOLABI" official video.



Five star Music artist Skiibii release one mek sense song, to start the year, im call this one "Owolabi".

Image result wey dey for skiibii owolabi

For the video, Skibbii show how im don come, from way back and now, and how im go mek this year better, im still yan say, na God nayim give am, all wetin im get now.

 Im thank every body, wey mekam succeed for life.

 Na Maestro D produce this song while Africalabash con direct the video.

Watch Video below..

 


Previous
Next Post »

Featured Video