Dem don yan say, Tiwa Savage na one of the artist, wey go perform for the 8th annual Essence "Black Woman in music"
This na official Grammy week event, wey go shelle for February.
This event dey shelle, to hail people, wey dem nominate for the ogbonge Grammy and to celebrate
Erykah Badu, wey don win Grammy four times, for her debut album, Baduizm
The event go shelle for 9th of February inside Los Angeles.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Mercy Johnson don pour praise ontop her husband as dem swear her in, as the SSA to Kogi State Governor Yahaya Bello Pidgin News: "Odi, I worship the very ground u walk on. Thank you for every opportunity, love,
Nollywood actor Chiwetalu Agu don set to release 5 track music video album wey im title "Mr President". Nigerian actor Chiwetalu Agu, don set to release one music video wey im call "Mr President".
As
Check out 5 things wey you need to know about our #MCM Richard Mofe Damijo.And our MCM land ontop the 55-year-old actor Richard Mofe Damijo.
As he be, Richard Mofe Damijo
Plenty celebs like Basket mouth, Yaw, Daddy showkey, ill Bliss remember Late Singer NoMorelossToday, March 21, 2017, nayim mark one year wey singer and songwriter Nomoreloss wey real name na Ol
ConversionConversion EmoticonEmoticon