Watch the trailer of Yewande Adekoya New Film wey feature Mercy Aigbe, Joke Muyiwa, Afeez Eniola “Iyawo Adedigba”



Yewande Adekoya, nayim produce this ogbonge film, wey you need to watch, as she don set to release the blockbuster “Iyawo Adedigba”.

Image result wey dey for Iyawo Adedigba movie

This film wey go mek your heart beat fast, dey yarn about, Love, Passion, Crime, Revenge.

This film still show the beautiful culture wey the Yoruba people get, as he show the background of  Yoruba culture, from language and wetin dem believe.

Ace filmmaker Adebayo Tijani nayim direct this one.

And some of the ogbonge actors wey act this one na Mercy Aigbe, Ibrahim Chatta, Joke Muyiwa, Damola Olatunji, Yewande Adekoya Abiodun, Afeez Eniola, Fatai Odua and Taofeek Digboluja and many many.

Watch Below..




Previous
Next Post »

Featured Video