PidginQuote: I no dey competition with anybody, i just dey do the best wey i fit do, con do beta, pass the one wey i do yesterday.
The only thing wey you need to fight, for you to mek am for this life, na yourself.
As he be, na only you fit stop your success, if you dey chuck nose ontop other people matter.
So the koko na to run your own race, and mek sure say, you Win!, do beta pass wetin you do yesterday and continue dey do beta.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Congratulobia Runtown And im Girlfriend, Selena Leath don release their first pikin, Baby Boy!!!Nigerian singer, songwriter and producer, Runtown and im American based girlfriend, Selena Leath, d
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
See pictures of Apostle Suleiman wife Lizzy and the pikins. Apostle Suleiman wife Lizzy and their pikins dey UK for holiday.
The man of God and im w
#KwekeQuotes "If you work just for money you no go get am, but if you love wetin you dey do. success go be your own" Ray Kroch.
"If you work just for money you no go get am, but if you love wetin you dey do. success go be your
ConversionConversion EmoticonEmoticon