Pidgin News: This badness shelle for Gara ward inside Gamawa LGA for Bauchi State on March 24th for about 7am.
As he be, police for Gamawa Division, arrest one 20 years old girl, wey name na,
Dije Abdulkadir, for say she throway her new born pikin inside well, say she won kill the pikin.
But thank God for the pikin life sha, as neighbor quick save the pikin.
As the matter be,
Dije yarn say, na her own papa
Abdulkadir Mohammed, 55, nayim give her belle. So as she born the pikin, she won kill am.
Police don arrest dem, and dem go soon enter court.
Photo credit: Rariya
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Fela Durotoye celebrate im 46th Birthday today, share photos wey go mek you get crush ontop im matter.Motivational speaker/author, Fela Durotoye just celebrate im 46th birthday today.
As he be, im
"Presido Buhari go enter Naija before June 11" ex Abia Governor Izor Kalu yarn.Ex-Abia State Governor, wey be Orji Uzor Kalu, on Sunday, don yarn say Presido Buhari health don de
The Family of Late actress Moji Olaiya don release wetin really kill the actress after autopsy.The Family of late Nollywood actress, Moji Olaiya, for on Monday, don released one statement wey ya
OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say
ConversionConversion EmoticonEmoticon