Torri enter our ear say, Nollywood actress Ini Edo, and Special Adviser to the Akwa Ibom State Governor ontop Tourism matter, don close her bar business, "Mimz Bar & Lounge" wey dey inside Lekki, Lagos, after two years, wey she dey business.
LIB new series “Rumour Has It“ nayim yarn this approko.
As he be, the bar wey she open for September 2015, nayim she close down, because say,dem no dey manage am wella.
But she never confirm this tori sha, weather, na true, or na lie.
ConversionConversion EmoticonEmoticon