Pidgin News: One twitter user, wey handle na @fulannasrullah, tweet for tweeter say, one senator son, touchlight 7 years old pikin to death.
The guy yarn say, the senator pikin touchlight her for anus, scatter all her internal organ.
The guy still tweet say, when the papa of the small girl, report the matter give the senator, say im son don kill im pikin, the senator arrest the papa.
@fulannasrullah still tweet say, the small girl die, while the papa dey inside police station, and the senator bribe the police dem, so dem no go yarn anything, ontop the matter.
See the Tweet dem below..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Diamond Bank staff dem wear school uniform enter work to celebrate Children's Day.See the way, wey Staffs of Diamond celebrate Children’s day, wetin you think?
As he be, the sta
See the 70 years old Baba wey sidown dey write the 2017 UTME Examination. One old Baba, nayim dem see dey write the 2017 UTME Examination.
AS he be, this Grandpapa go de
Na Wa! Woman dumb her pikin as she no fit pay 25k wey pastor ask to deliver her pikin from snake spirit.Pidgin News: One woman, wey dey leave inside Delta state, dump her small pikin for corner of road,
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
ConversionConversion EmoticonEmoticon