California people dey happy as dey don legalize marijuana inside the state.
California na the most populous state inside America, dey get population of 39million and dey even get economy wey big pass France.
California na the eights state wey vote for say mek dey legalize marijuana for medical or recreational use.
Now dey don vote to legalize marijuana. smoking ti take over!!!..
Trust Snoop Dog, the man can smoke for Africa. Snoop dog share won television image wey dey show the result of how many people wey vote to legalize marijuana.
For the picture, im write say
"I'll smoke to that".
see pics
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
This fine lady and her husband to be nayim Die for serious accident as dem dey travel.This fine woman wey name na Queen Ann Ochanga and her husband to be, nayim get serious accident die
US Comedian Micheal Blackson, dey sue approko website, Theshaderoom.com for $130m for say dem release im sex clip.One US based Ghanaian comedian, wey name na Michael Blackson don sue one popular approko website, T
Ex Big Brother Naija, house mate ThinTallTony react after after fan wish am plane Crash.Ex Big Brother Naija, house mate, Thin Tall Tony share picture of im self, as im board plane,
“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya, don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better la
ConversionConversion EmoticonEmoticon