''Big diffrence dey between me and Davido OBO" Yemi Alade yarn for Fader magazine Interview



Nigerian SInger Yimi Alade don come out dey yarn say big difference dey between her and Davido OBO.


Yimi Alade na the latest artist wey New York Fader Magazine don feature for the cover of their magazine, after dey feature Burna boy, Davido and Wizkid. as the Magazine don describe her as ‘Queen of Afrobeats

For one interview with the Fader Magazine  wey dey ask her say
'as person wey no come from reach family like Davido, he dey hard for her to reach where she dey?

She yan say big difference dey between her and Davido, she say Davido get papa wey get money but, she, she no get.

Read wetin she talk..

 ‘Oooh, have I had to hustle more? There is a very big difference between Yemi Alade and Davido. You could call Davido the child of a moneyman. I am clearly not. Our backgrounds are very different and definitely our expenses will differ. He might be looking at getting the most expensive car in the world, while I might get a fly car that can just get me somewhere.’

 ‘Before he passed away, my father got a bowl of beans with different sizes. ‘Look at it’, he said. And you see very big ones and very tiny ones. And then he shook it and shook it and said, ‘What do you see now?’ It was only the small ones on top. So, he taught me that something can emerge from nothing. I hold onto that.’



Previous
Next Post »

Featured Video