The federal high Court for Abuja don grant N50m bail to Femi Fani Kayode after EFCC arrest am for money laundering.
The Federal High Court, don grant the former PDP presidential campaign spokespersin,
Femi Fani Kayode N50m bail.
EFCC re-arrest
Fani Kayode last month, and now im dey dey for trial for money Laundering wey reach N26m.
Justice James Tsoho, wey dey in-charge of the case for court today say, the offence wey
Fani kayode commit, na the one wey dey fit bail, so im con grant the man bail.
Justice Tsoho order say mek FFK still dey for Prison custody until im pay the N50m bail.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
After senate reject EFCC acting Oga Ibrahim Magu, as oga kpatakpata for EFCC, Magu say im go still fight corruption till im time finish.Today, EFCC acting Oga Ibrahim Magu, enter Senate, as dem dey screen am, to be the Oga kpatakpata o
First Lady Aisha Buhari don park her load, fly enter London go see her husband again.The wife of our Presido Buhari, Aisha Buhari, don carry her leg waka enter London, go see her hubby
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
"We go continue dey fight and gbege Corruption weather anybody like or not" actting EFCC Chairman Ibraham Magu.Acting Chairman of EFCC, wey be Ibrahim Magu, don cross im mind say, dem go continue dey fight and
ConversionConversion EmoticonEmoticon