Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
This time again,
Blackface shared screenshot of one “Fake Whatsapp chat” wey show whatssap chat with Jesus and im Disciples ,.
The message wey “Jesus” send na: "
One of you will betray me today” and soon after there’s a notification indicating that ‘Judas Iscariot has left the group’.
As, he be, 2Face really fall Blackface hand according to BlackFace, so with this chat, BlackFace dey yarn say 2Face, nayim be Judas Iscariot.
Blackface don get fight with 2face since im commot from plantation boyz group,
so people dey think say im dey call 2face Judas Iscariot, wey fall Jesus and the other members hand.
See people comment
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
FalztheBahdGuy ft Richard Mofe-Damijo, Jide Kosoko & IK Ogbonna For New Music Video for “Baby Boy” As he be, Falz no dey waste time, to mek sure say, im dey up im game, inside Naija Music.
Yea naxo
Koko Master D'banj enter 37years today, con release the tracklist of im new Album #kingdoncome Yes oo, today na the kokomaster D'banj 37th birthday.
As he be, D'banj just release im first pikin
Nollywood actress Damilola Adegbite thank God for life after successful surgeryFine Nollywood Actress and model Damilola Adegbite, yarn say, she recently undergo surgery some wee
We don wait tire to see Cobhams Asuquo Album "For You" oya see the album list wey im release.Cobhams Asuquo wey be Award-winning producer, musician and songwriter, don release im tracklist, fo
ConversionConversion EmoticonEmoticon