Shaydee wey be singer for Empire Mates Entertainment (E.M.E), don yarn say, im don conmot from
Banky W music label.
As he be, today na
Banky W birthday, so
Shaydee, wey be vocalist and singer, enter im Instagram, wish im Oga Happy birthday, con yarn say, im don comout from the label.
Read wetin im yarn.
"Happy birthday Bankssss ... May Gods great favour and grace be with u.. Thanks for all iv learnt from u & thanks for the opportunity u gave me to find my path in life as I continue on this incredible journey on my own.. May God reward u accordingly a thousand fold. Amen #BigbroStill #RidingSolo" BankyW replied, saying: Thanks bro. Much luv always. Open doors to you forever
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
Ex Big Brother Naija, house mate ThinTallTony react after after fan wish am plane Crash.Ex Big Brother Naija, house mate, Thin Tall Tony share picture of im self, as im board plane,
Davido don set to sponsor every every wey concern the small boy wey sing im song, after video enter everywhere for social.5 days ago, video of this small boy enter everywhere for social media, as the boy sing Davido "IF"
Mercy Johnson don pour praise ontop her husband as dem swear her in, as the SSA to Kogi State Governor Yahaya Bello Pidgin News: "Odi, I worship the very ground u walk on. Thank you for every opportunity, love,
ConversionConversion EmoticonEmoticon