Nigerians don tire for the gbage wey they shelle between the two Ejima, Peter and Paul as their matter nyim dey reigh for social media no...
Read More
Showing posts with label Music. Show all posts
Showing posts with label Music. Show all posts

“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.
The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya , don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better lamba after Eedris callam ''ingr...
Read More
Music: Olamide - update
Oya wo! The YBNL oga don enter kitchen again, con Cook one make sense gbedu wey dey bust our kidney. Young john wey be the wicked producer...
Read More
"My Body my money nah ur own o baby Aunty go sleep" Davido reply fan wey say she hate davido Die.
One Instagram user enter her page dey blast nonsense comot from Davido head yesterday, after she see one photoshopped tweet for twitter, wey...
Read More
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.
Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world. This one dey come after Nicki hola Wizkid for...
Read More
Upcoming singers gather round Davido new house for lekki dey show their talent.
Upcoming singers, abi na fans we go call dem, gather on Wednesday in front of Davido new house wey im just renovate for lekki. As the ...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)