One 44 years old UK woman wey name na AJ Weir, nayim we here say do plastic Surgery for say she won get dimple.
According to her, she say her friends and neighbor wey get dimple, dey enter wahala, but na their fine dimple smile nayim dey save dem and she like to get her own too.
Na there she for carry her self, waka go pay £1,300, to do dimple surgery for say she won get that cute smile, after her husband and friends don warn her say mek she no do.
Read wetin she talk
"‘If somebody has dimples, I will try to stick my finger in their face. It’s really weird, but I just love them. I see them as a sign of being cute,’"
SEE photos bellow.
ConversionConversion EmoticonEmoticon