Message don enter social media ontop this NYSC coup girl matter as she die for training inside NYSC camp activity.
As the matter be dem say she die as dey force her to participate for camp activiteis even when she dey sick.
One lady for the camp yarn say the girl die cause of say the officials think say she dey pretend say she dey sick so she go fit dodge parade, so dem refuse to treat her until she die ontop the matter.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
Man Die after Peace Mass Transit bus, fly from nowhere jamam scatter inside Enugu.One man, wey stand jeje nayim one bus jam anyhow.
As the matter be, this one shelle for Enugu
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
Naija Army gbag two fake soldier wey wear their camouflage uniform.Two fake soldiers wey dey collect people money and dey show say na dem get power, nayim we hear say
ConversionConversion EmoticonEmoticon