Founder of FaceBook wey be Mark Zuckerberg Enter Naija Again after him visit Kenya from Naija.
Na Abuja Him for land, where him for meet our presido, Presido
Muhammad Buhari.
Im don enter Naija again to speak for the closing ceremony for Abuja Demo Day , the guy nod suit con dey take selfy with
Buhari and
Osinbajo.
Buhari media persin say Mark tell Osinbajo say, im wear suit sake of the respect wey im get for our presido. as mark no wear im T shirt and jeans.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
Even with marriage wahala Churchill Olakunle fine time wish im wife Tonto Dikeh happy Birthday today.Actress, Tonto Dikeh enter another year today, we know say she and husband get serious drama, but t
ConversionConversion EmoticonEmoticon