If you dey your house or anywhere wey you dey, just dey thank God for you life. Sote you con even see this month.
Wetin people and children for the IDP camp dey go tru eh no be here.
Grema Tera share this pictures wey my eye no fit look of children wey no dey eat better food for IDP camp and and another one wey carry Cleft palate. this one happon for Monguno.
Read wetin Grema talk
"Monguno is 130km from Maiduguri where idps are living in hell. But the govt, they look at it as embarrassment"
Omo governmnet need to do something ontop this matter o
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
After 13years, 'Who wants to be a millionaire’ end sake of say dem no get sponsor again.After 13 years. Popular Nigerian TV show, wey be ‘Who Wants To Be A Millionaire’ don finally end fo
Dem go bury the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya on May 25.
The family of the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya, wey we dey call Pastor Ajidara, don come
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
ConversionConversion EmoticonEmoticon