This council of state meeting shele for for the state house Abuja today.
Na presido Buhari na im preside this one. people wey show face ontop this matter na the former presido Goodluck Jonathan,former military leader Abdulsalami Abubakar, former interim president Ernest Shonekan.
Some state governors and former Chief Justices of the Federation come self.
see pics
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See Photo: IG of Police Idris Ibrahim pay Governor Ambode August visit as im enter Lagos House, Ikeja, on Thursday.Inspector General of Police, Mr. Idris Ibrahim waka enter Lagos House, Ikeja, on Thursday, August 3
"Everything that is normal in the world is not normal in Nigeria- Emir of Kano Lamido SanusiKano monarch wey be former CBN Governor Lamido Sanusi, share this ogbonge yarn for im Instagram tod
Senate don yarn say, mek the Oga kpatakpata of Customs Hameed Ali resign as im no gree wear uniform con see dem for senate house..The Senate today, don tell the Oga kpatakpata of Customs, Hameed Ali, say mek im resign, as Oga kpa
"We go continue dey fight and gbege Corruption weather anybody like or not" actting EFCC Chairman Ibraham Magu.Acting Chairman of EFCC, wey be Ibrahim Magu, don cross im mind say, dem go continue dey fight and
ConversionConversion EmoticonEmoticon