Hausa and fulani gbege demself today inside Lasgidi




Na so he happon  wen Hausa and Fulani gbege each other for today inside Lasgidi

                   

This one happon for one Abattoir, for  Agege inside Lagos. as the matter be, no body know wetin cause this  gbege. Police dem for the Rapid Respones squad don enter the area to make sure say things dey normal as he be before. No be small gbege oo, some of them injure Ontop this matter.

see pics








Previous
Next Post »

Featured Video