EH eh Troop don catch dem...Ibrahim Jagwal and Audu Ahmadu....Boko Haram commanda and engineer...
Troops Sector 5, 27 Task Force Brigade, 3 Division, With eh Civilian JTF from Maiduguri on Thursday, June 16, don gada arrest one Boko Haram terrorist,
Ibrahim Jagwal,wen dey 38 for Gishiwa Dabua area inside Potiskum, Yobe State.
This Boko Haram member na oga for Boko Haram for inside Tumbin Gini, Abadam Local Government Area for Borno State,nayim still carry the team go Garejin Audu for Potiskum, where another of their member wey name na, Audu Ahmadu dey, (alias Condemned) and na 45 years him dey, dey even arrestam that same day.

Preliminary investigation confirm say
Audu Ahmadu na Boko Haram Engineer say na boko haram moto him dey repair...dey still say him go garage go repair two moto befor dey arrestam and him joinbody..as the matter dey go the troop don carry dem put for custody mek dem for ask more question...
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
Actor Ramsay Noah post picture wey confirm say im still dey alive after approko fly say im don die.Nollywood actor, Ramsey Noah yesterday enter im Instagram page, show us say im never die after appr
Lagos state police gbag man wey dey sell fresh human skull for N1million.The Lagos state police command don gbag one 45-year-old Lucien Tusume, wey be ritualist with human
People wey gbege Istanbul Airport come from Uzbek, Russian, Kyrgyz.--Turkish OfficialTurkish Official say the bombers come from Uzbek, Russian, Kyrgyz.
One Turkish govern
ConversionConversion EmoticonEmoticon