One pastor for SA, wey name na Pastor Daniel aka Snake pastor, tell member to enter fridge.
Pastor Daniel from End times disciples Ministry. im don carry im self tell one member of im church say mek im sleep inside fridge for 30min. As the matter be, the pastor dey show people the power of God.
Read wetin im talk
" they will burn me and I won't be burned" just like Daniel in the Lion's den''
After 30min the Pastor open the fridge, im con tell the man say, mek im wake up.
The man con comfirm say yes na miracle say God really dey work.
Pastor Daniel con say im and the papa na one if you see the papa you don seeam
ConversionConversion EmoticonEmoticon