Simi don enter Vibe.ng magazine, she yarn many things, like Music, Falz, Adekunle, Gold Ycee and many.
Simi yan say, she understand how he dey hard, for person to follow wetin im like, for this our country, as your parent go want mek you do wetin dem like.
when dey ask her about her style, she yan say, she no be fashion person, fashion designer or model, say if she no dress well, mek no body judge her, because no be her talent or market be that.
Read wetin she talk
“…Because I know how hard it is to follow your dreams in this country and because usually, our parents like to dream on our behalf…”
“I didn’t come into this industry as a fashionista or a fashion icon. I’m not a model, I’m not a fashion designer so if you come and attack that… I can learn and become better but I can’t feel bad because that’s not my talent. Do you understand? That’s not where I am selling.”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Upcoming singers gather round Davido new house for lekki dey show their talent.Upcoming singers, abi na fans we go call dem, gather on Wednesday in front of Davido new house wey
Comedian I Go Die yarn im own after FG plan to ban Movies and Music video shoot outside Naija.FG wey plan to stop Naija Entertainment industry, say mek dem no art or shoot their video for outsi
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
See why Efe go Win the #BBNaija2017, as major celebs go die ontop im matter based on logistics.
Yes o, Major celebs inside Naija don show say dem go die ontop Efe matter. from AY to I Go Die, T
ConversionConversion EmoticonEmoticon