The footballer, Yobo and im wife, join other celebs like Eku Edewor, comedian Akpororo, Deyemi Okanlawon and Jaywon wey recently born.
Yobo and wife
Adaeze, born their first girl, after dem born two boys, wey names na
Joey and Jayden.
The former Super Eagles captain, marry the former most fine Girl for Nigeria, as she win inside 2010, after dem don dey date, for like three months.
Dey never release more tory ontop the new born pikin sha.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
ConversionConversion EmoticonEmoticon