For yesterday troops of 156 Task Force Battalion, 29 Task Force Brigade enter town dey do clearance patrol .con gbege some Boko Haram
The patrol team see some Boko Haram terrorists near Abalam, South West inside Alagarno forest. so dey start fire and the BOko haram tear race becuase dey no fit stand fight.
As the matter dey go,The troops run follow dem like say tommorow no dey con see say dey leave 7 men , 13 women and 27 children wey be say dey hole hostage for Gemri village. The patrol team con still collect 4 Dane Guns, 3 Bows and 5 packs of arrows wey contain 114 arrows from dem.dey scartter the terrorist camp dem con carry people wey dem save go Maiduguri Internally Displaced Persin Camp.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Photos: Actress Mercy Aigbe Gentry 7 years marriage don crash after her husband Lanre give her major beating inside the marriage.LIB don come out dey yarn sey Mercy Aigbe marriage don crash after her husband give her major beati
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
Nollywood actress Damilola Adegbite thank God for life after successful surgeryFine Nollywood Actress and model Damilola Adegbite, yarn say, she recently undergo surgery some wee
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
ConversionConversion EmoticonEmoticon