People wey gbege Istanbul Airport come from Uzbek, Russian, Kyrgyz.--Turkish Official



Turkish Official say the bombers come from Uzbek, Russian, Kyrgyz. 

One Turkish governmnet official don come out dey say Uzbek, Russian, Kyrgyz nationalies nayim be the ISIS Suscide bomber wey kill 43 people with bomb for Istaanbul main airport.

AS the matter be wey the guys kill dem self with bomb carry people follow body atleast 239 pepole nayim injure for this matter.

but dey never thier real identity sha but Doctors don dey ontop the matter as dem dey look the remaing part of their body

Previous
Next Post »

Featured Video