EJ Johnson and Laverne Cox wey be men con turn woman meet today....



EJ Johnson and Laverne cox wey be men carry dem self go change say na woman dey won be, oyinbo eh!!!
One don change totally to woman as he/she  use surgery take change her abi him face totally while the oda one na mekup na she pack full face and women cloths she dey wear...
and these guys dem no care wetin people dey talk as  EJ Johnson talk for him reality show say "if you no like how him dey, na your business"

Previous
Next Post »

Featured Video