Actress Tonto Dikeh, wey get marriage wahala, with her man, don come out dey yarn, some secret, wey we no know about her marriage.
The Nollywood actress, enter her social media account, con expose her husband, wey dey touch light another woman for backyard, even as fans tell her say, mek she reason matter with her man.
Read wetin she write.
‘My love they can laugh,As long as I didn’t come out in a body bag.Am ok,No one knows how many STDs I have treated or pain I know in marriage..If laughter is all they have then the karma that bite me awaits them all..Tnx for your love ❤️ Yes no marriage is perfect but mine was based on GROSS LIES/DECIET,SCAM & many more Darkness.. I loved the man no one begged me to,I take all the blame!!!’
‘How? It was very simple having a husband who cheats on a roll and uses you for a punching bag and suffering gross verbal Abuse sun Up to sun down in my home..Am sure any woman would loss weigh,I look pretty because Am serving a living God who never Sleeps!!!
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
“Even the Devil Cannot Stop me”. Mercy Aigbe ready to bounce back to work even with her marriage wahala, as devil no get mouth for her matter.Mercy Aigbe marriage wey crash na one matter wey still dey trend for Social Media, as her husband j
Naija Army honour Comedian I Go Dye Nigerian Army honour comedian I Go Dye, as the chief of Army staff wey be General TY Buratai give a
ConversionConversion EmoticonEmoticon