Tori been dey come out say BBNaija2017 winner EFE , thief the Based On logistics slags from another artiste But the guy don come out d...
Read More
Showing posts with label BBnaija.. Show all posts
Showing posts with label BBnaija.. Show all posts
#BBNaija Big Brother Naija winner Efe, don deny tori wey say, im unfollow 2000k people, wey im been dey follow, for im Instagram page.
Today, tori fly up and down say, Big Brother Naija Winner, Efe, unfollowed over 2000k people, wey im been dey follow, before for Instagram....
Read More
#BBNaija house mate Bassey, don start to act film with star actress Ini Edo.
This one na beta thing for Big Brother Naija ex housemate, Bassey , congratulobia! Bassey yarn this beta news for im Instagram, after...
Read More
#bbnaijafinale Based on Logistics, warri no fit carry last Efe carry the Money enter Warri.
Based on logistics, Efe carry the money enter house, and trust me, Warri no fit carry last! Efe , na graduate of Economics, im con s...
Read More
See why Efe go Win the #BBNaija2017, as major celebs go die ontop im matter based on logistics.
Yes o, Major celebs inside Naija don show say dem go die ontop Efe matter. from AY to I Go Die , To BasketMouth , Ali baba , Wizkid , O...
Read More
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017
Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe , Bisola , T-Boss , Marvis and Debbie Rise , and everywhere just dey hot ontop this m...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)