This one na beta thing for Big Brother Naija ex housemate,
Bassey, congratulobia!
Bassey yarn this beta news for im Instagram, after im share pictures of imsef, for the set of the film wey feature actress,
Ini Edo.
This beta news come out, after the interview wey im get two weeks ago, with
Olisa Adibua, where
Bassey, for yarn say, im don act some film before im enter the Big Brother Nigeria house.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Tonto Dikeh disown Churchill Olakunle as the papa of her pikin, as she dress like man for her pikin father's Day cerere for school.Hmmm, Tonto Dikeh don carry another matter put for ground, wetin you think, na another war bet
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world.
This on
"He is an amazing husband and father" - Thin Tall Tony wife, Audi Offiong, support her husband after im touchlight Bisola for #BBNaija2017 House.Audi Offiong, wey be wife to Big Brother Naija contestant, Thin Tall Tony wey dem evict, don come o
Actor Ramsay Noah post picture wey confirm say im still dey alive after approko fly say im don die.Nollywood actor, Ramsey Noah yesterday enter im Instagram page, show us say im never die after appr
ConversionConversion EmoticonEmoticon