18-year old South African, wey name na,
Ontlametse Ntlami Phalatse, wey dey suffer from progeria, don die.
Progeria na one genetic disorder, wey no too dey common, and this disorder dey mek person old shapaly shapaly.
eNCA, yarn say
Ontlametse Ntlami Phalatse, die for Dr George Mukhari Academic Hospital inside Ga-Rankuwa outside Pretoria on Tuesday night.
She die after after two weeks wey she waka visit south African presido,
Jacob Zuma, where she for celebrate her birthday.
As he be, her Life don inspire many people, as she dey positive and no mind the sickness wey she carry for body, or wetin people dey think.
Read the statement wey her family release..
“It is with great sadness to inform you of the passing of our first lady, Ontlametse Ntlami Phalatse. Our hearts are filled with pain and sadness but Ontlametse – as we know her – would want us to carry on with her courageous spirit,”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“I Am NOT your Role Model. I am just a 25 year old" Burna Boy tell fans wey claim am as role modelBurna Boy don react to some fans wey dey claim say, im be their role model, but the Dance hall Sing
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
See photos: Presido Buhari join levels with Senate Presido, IG for police and other oga dem go pray inside Aso RockThe Senate Presido wey be Bukola Saraki, join Presido Buhari and other oga dem dem enter mosque ins
ConversionConversion EmoticonEmoticon