Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don fine another big money inside one House 16, Osborne Road, Ikoyi, Lagos
Punch yarn say, dem see about, $38m, N23m and £27,000 inside the house
Na the EFCC Lagos Zone, nayim see this money, as dem waka enter area, after person blow whistle give dem.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See pictures of Apostle Suleiman wife Lizzy and the pikins. Apostle Suleiman wife Lizzy and their pikins dey UK for holiday.
The man of God and im w
FG don announce June 26 and 27 as public holiday to mark Eid-el-Fitr.The Federal Government don yarn say Monday, June 26 and Tuesday, June 27 go be Public Holiday as to
One twitter user tweet say, one senator son, touchlight 7 years old pikin for anus to death, scatter all her Organ.Pidgin News: One twitter user, wey handle na @fulannasrullah, tweet for tweeter say, one senator so
"Presido Buhari go enter Naija before June 11" ex Abia Governor Izor Kalu yarn.Ex-Abia State Governor, wey be Orji Uzor Kalu, on Sunday, don yarn say Presido Buhari health don de
ConversionConversion EmoticonEmoticon