Today, tori fly up and down say, Big Brother Naija Winner,
Efe, unfollowed over 2000k people, wey im been dey follow, before for Instagram.
Efe don come out, dey yarn say, im no know anything about that one oo
Im yarn this one for one chat with Pulse TV, this afternoon, where im for say im never touch im phone since im enter Naija from S.A.
And say, im no know wetin dey shelle, for Social Media.
See the real screenshot of
Efe page, wen im get about 11k followers.
Now the screen shot show say im dey follow 2 people.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"Work with me or ill drop diss track" Vico threaten Don JazzyNigerian rapper Vico don threaten Don Jazzy say im go drop diss track ontop Don Jazzy head if the M
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
Naija Senator want mek dem ban Big Brother Naija, as na Kissing, sucking and fingering nayim full inside.One Ogun state House of Representatives member, wey name na Segun Adekoya, don cry say mek dem ban
Davido don set to sponsor every every wey concern the small boy wey sing im song, after video enter everywhere for social.5 days ago, video of this small boy enter everywhere for social media, as the boy sing Davido "IF"
ConversionConversion EmoticonEmoticon