Federal High court, inside lagos, don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £27,000, wey dem see, for one building for Osborne Towers, Ikoyi, give Nigerian government.
Justice
Muslim Hassan for this afternoon, nayim tell, the EFCC, say mek dem give the money to the Federal Government, until the owner come out.
Dem don carry the case go May 5, 2017.
Read also:
EFCC don see about $38m, N23m and £27,000 inside one house for Ikoyi
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Nollywood actress Damilola Adegbite thank God for life after successful surgeryFine Nollywood Actress and model Damilola Adegbite, yarn say, she recently undergo surgery some wee
Actor Ramsay Noah post picture wey confirm say im still dey alive after approko fly say im don die.Nollywood actor, Ramsey Noah yesterday enter im Instagram page, show us say im never die after appr
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
''My name na Peter The Rock, you hit me, you die, I hit you, you die" Ayo Fayose aka peter the rock yarn.Ekiti state governor, wey be Ayo Fayose aka Peter the rock, enter AIT yesterday, where im for
ConversionConversion EmoticonEmoticon