E never too tey wey Senior Pastor for Omega Fire Ministries, Apostle Johnson Suleman, celebrate im birthday, and as dem dey do the last Sunday service for im church, the Pastor, datch im members gifts to mark im birthday.
im give dem, 10 million Naira for cash, beta furnished house, and twenty-six moto.
Watch below..
ConversionConversion EmoticonEmoticon