One 500-level student for the Federal University of Akure (FUTA), nayim we hear say police kill for one, kulele, we no go gree waka, wey dem do ontop their kinsmen, inside im village.
The student wey name na
Julius Adeniran, come village for holiday, where im for join the Igbara Odo youth inside im town, con do kulele, we no go gree waka..
The policemen wey try to pursue dem, shot enter the crowd, but the bullet, waka go nack the 500 level FUTA student.
Im friends dem share this tori, for Facebook, con great some things wey go melt your heart ontop the boy.
Read wetin
Olowolafe Mayowa Samuel ,wey be im friend write.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“I Am NOT your Role Model. I am just a 25 year old" Burna Boy tell fans wey claim am as role modelBurna Boy don react to some fans wey dey claim say, im be their role model, but the Dance hall Sing
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
Chisus, see the 9 years old Naija girl wey get six packs and biceps.Wan Fitness Trainer today, enter im Social Media, con share the picture of wan 9 years old Nigerian
Man beat and Chain wife for I beta pass my neighbor generator, from night till the following morning.37 year old, Ifeanyi Ajaero, nayim Ogun state police command arrest, for say, im chain im 28 year o
ConversionConversion EmoticonEmoticon