Talk talk person for Zimbabwe Bulawayo police, wey name na Inspector
Precious Simango, don come out dey shout, say mek every body chuck beta eye for their young girls, because all this men wey family with dem, fit touch light dem, if dem leave the girls with dem alone.
Read wetin she yarn.
“We want to reiterate that every male is a potential rapist and as such we want to warn the public not to leave the girl child under the guardianship of male relatives. We also want to urge the youths not to indulge in activities that may endanger their lives,”
As he be, plenti tori don dey come out, ontop women wey dey rape boys, and women wey dey gang rape men, sake of say, dem dey look for sperm, inside Zimbabwe.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Congratulobia Runtown And im Girlfriend, Selena Leath don release their first pikin, Baby Boy!!!Nigerian singer, songwriter and producer, Runtown and im American based girlfriend, Selena Leath, d
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
"We no deaf, we hear una wella, no be as if we no hear" Vice Pre Yemi Osinbajo react to the #IstandwithNigeria waka."We hear una wella, we dey work to mek sure say things beta for every Nigerian". Vice Presido Yemi
#grammys2017 Adele beat Beyonce, Justin Bieber, Drake and Sturgill Simpson, to win Album of the Year for the ogbonge Grammy award.Adele don win one the biggest Grammy Awards 2017, as she Win the Album of the Year.
This n
ConversionConversion EmoticonEmoticon