Woman born pikin wey get two head inside Lagos.



Woman born pikin with two head inside Ogudu Lagos.


As he be, this one happon for one specialist Hospital for Oshogbo street inside Ogudu Lagos.
the doctors dem, yan say dem born the pikin for around 6:30pm.
the pikin get two head, one neck,one chest and two legs and hand.

Read also; See pics: dey Born Conjoined twins inside Jos,Plateau state

As he be, the mama of the pikin never know the situation of her children, as she still think say na separate twins she born, and na only the papa of the pikin don see the pikin as he be.

Dem say dey do scan ontop the mama for different hospital, before she born, but non see any abnormality.

Dey also say, need dey to check if the children get separate organs, if dem get, dem go fly dem go abroad for separation.
but cases like this, dem no fit separate dem, as dem get one leg and hand.

Previous
Next Post »

Featured Video