The daughter of the former Mozambique presido Armando Guebuza ,wey name na Valentina nayim we here say dem kill on Wednesday inside the Maputo.
As the matter be, dey shot the 36 years old
Valentina Guebuzo like say tomorrow no dey, until she die as dem rush her enter Hospital.
Diario de Noticias newspaper yan say, police don arrest her husband wey name na
Zofina Mujuane.
Zofina Mujuana na businessman.
Armando Guebuza na one of the seventh most powerful young woman for Africa as Forbes magazine talk for 2013 and she hold better position inside telecommunication companies and inside her family business.
Armando and her husband marry for 2014, dem born one daughter last year.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
10 people nayim die, and 50 people injure wella for Bomb gbege wey shelle for Russia.Dem don close all underground stations inside Russian city for St. Petersburg, after serious explos
Atleast 5 people die and 30 injure ontop bombing gbege wey shelle for Somalia this morning. 5 bad men, with gun and bomb, gbege one hotel for Mogadishu, inside Somalia this morning, dem kill
Even with marriage wahala Churchill Olakunle fine time wish im wife Tonto Dikeh happy Birthday today.Actress, Tonto Dikeh enter another year today, we know say she and husband get serious drama, but t
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
ConversionConversion EmoticonEmoticon